Thursday, October 19, 2006

Mai Pidgin

Di day wey I diskofa dat I fit unkofa mai ears
From di damn wears of modern fears
Na di day wey mai world Tosh reash di pidgin words

I nefa talk am bifor
But as I dey now I fit talk am pass di Boy wey dey lif past di door
Wey call hinsef bonboy

Mi sef no know hau di tin kapsure mi
E jus do mi kwantum leap
Woreva sha
As I dey spik am I go dey teash am
To mai freeman wey dey Amerikana...

yeah right!

No comments: